• Home
  • ABOUT US
  • CONTACT US
  • Login
Areaten
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori
  • I Stand With The Nigerian Youth
No Result
View All Result
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori
  • I Stand With The Nigerian Youth
No Result
View All Result
Areaten
No Result
View All Result

BasketMouth – AY Makun Na My Guy, We Follow Knack Bottle Yesterday.

by Areaadmin
in Area News
0

BasketMouth – AY Makun Na My Guy, We Follow Knack Bottle Yesterday.

Ogbonge Naija Comedian and LORD OF THE RIBS Crooner, Bright Okpocha AKA BasketMouth for one of him latest interview with cool fm 96.9, don come out explain as di mata be between him and anoda popular Naija Comedian, Ay Makun.

Basketmouth tok say, him no get any beef with AY, but the thing be say everybodi dey busy for dia own lane, so time no dey too dey see dem together.

Him tok say, di oda day sef, na him an AY follow go one joint, wey dem knack bottles join.

Many pipo dey always tink say for dis Naija Comedy industri, gang and beef dey, but Basketmouth don come out tok say no be so.

MEK UNA WATCH!

View this post on Instagram

The son of Peter reveals that he maintains a cordial relationship with @aycomedian #MiddayOasis with @do2dtun and @kemismallzz FULL VIDEO – LINK IN BIO Do you agree that the comedy industry comes with a lot of clicks and factions?

A post shared by 96.9 Cool FM Lagos (@coolfmlagos) on Sep 13, 2019 at 2:17am PDT

Previous Post

Chris Akwarandu – “If You No Go School, You No Fit Be Ogbonge Actor!”

Next Post

DJ Neptune: Flash Sabi Singooo, D Guy Dey Burst My Brain. #SabiYaCeleb

AWON OHUN TI O FARAPE

Rema Never Die, Na lie – Rema Manager
Area News

Rema Never Die, Na lie – Rema Manager

by Areaadmin
February 3, 2020
0
Burna Boy don gree say dis life na turn by turn.
Area News

Burna Boy don gree say dis life na turn by turn.

by Areaadmin
January 28, 2020
0
Some Pipo no like as Anthony Joshua take prostrate for Presido Buhari.
Area News

Some Pipo no like as Anthony Joshua take prostrate for Presido Buhari.

by Areaadmin
January 19, 2020
0
Next Post
DJ Neptune: Flash Sabi Singooo, D Guy Dey Burst My Brain. #SabiYaCeleb

DJ Neptune: Flash Sabi Singooo, D Guy Dey Burst My Brain. #SabiYaCeleb

Chivido, Wizkid, Chris Brown, Drake, Asa for Celebriti Aproko yarn ontop Areaten Tv.

Chivido, Wizkid, Chris Brown, Drake, Asa for Celebriti Aproko yarn ontop Areaten Tv.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

LATEST TWEETS

Tweets by areatentv
  • Home
  • ABOUT US
  • CONTACT US

© 2021 JNews - Premium WordPress news & magazine theme by Jegtheme.

No Result
View All Result
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori
  • I Stand With The Nigerian Youth

© 2021 JNews - Premium WordPress news & magazine theme by Jegtheme.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Create New Account!

Fill the forms below to register

All fields are required. Log In

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In