• Home
  • ABOUT US
  • CONTACT US
  • Login
Areaten
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori
  • I Stand With The Nigerian Youth
No Result
View All Result
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori
  • I Stand With The Nigerian Youth
No Result
View All Result
Areaten
No Result
View All Result

Cardi B wan chop Naija Jollof

by Areaadmin
in Area News
0

The matter no be here as American Grammy award-winning rapper Cardi B don enter Naija.

As she drop for plane land for airport, na him she tok say she no want any yama yama foodoo, say na better Nigerian Jollof rice she go like chop.

Una know say, di mata dey ground between Niaja & Ghana wey dey drag who get di jollof wey sweet pass.

Mek we see whether Cardi go fit settle dis mata.

Wetin Una Tink?

Previous Post

Chai YK DAVILLAGE don finish pipo wit dis pidgin proverb.

Next Post

Cobhams & Simi dey use dis song Ginger everybody – We Plenti!

AWON OHUN TI O FARAPE

Rema Never Die, Na lie – Rema Manager
Area News

Rema Never Die, Na lie – Rema Manager

by Areaadmin
February 3, 2020
0
Burna Boy don gree say dis life na turn by turn.
Area News

Burna Boy don gree say dis life na turn by turn.

by Areaadmin
January 28, 2020
0
Some Pipo no like as Anthony Joshua take prostrate for Presido Buhari.
Area News

Some Pipo no like as Anthony Joshua take prostrate for Presido Buhari.

by Areaadmin
January 19, 2020
0
Next Post
Cobhams & Simi dey use dis song Ginger everybody – We Plenti!

Cobhams & Simi dey use dis song Ginger everybody - We Plenti!

Joeboy & Kizz Daniel don taya for Naija Babes

Joeboy & Kizz Daniel don taya for Naija Babes

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

LATEST TWEETS

Tweets by areatentv
  • Home
  • ABOUT US
  • CONTACT US

© 2021 JNews - Premium WordPress news & magazine theme by Jegtheme.

No Result
View All Result
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori
  • I Stand With The Nigerian Youth

© 2021 JNews - Premium WordPress news & magazine theme by Jegtheme.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Create New Account!

Fill the forms below to register

All fields are required. Log In

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In