• Home
  • ABOUT US
  • CONTACT US
  • Login
Areaten
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori
  • I Stand With The Nigerian Youth
No Result
View All Result
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori
  • I Stand With The Nigerian Youth
No Result
View All Result
Areaten
No Result
View All Result

E good mek pesin dey post all him life for social media? #Talkyaown

by Areaadmin
in Talk Ya Own
0

E good mek pesin dey post all him life for social media? #Talkyaown

Dis social media mata, don turn wahalaooo.

Many Many pipo dey use di ting do 419, some na to go dey find wife for there, plenti lie lie dey on top social media too, but some beta beta things dey wey good about Social media too.

Pesin fit send message to anoda pesin wey dey for anoda country with social media, na social media sef na him we dey take dey watch film and our Number 1 pidgin channel Areaten tv sometimes sef.

So how, we go fit take manage dis thing, shey e good mek we dey post every every?

Mek ua see wetin Area pipo tok, Mek Una watch!

Previous Post

Josh 2 Funny Dumebi Remix, go make you cry! Rema no vex abeg!

Next Post

See as kontri pipo dey choose between Lepa & Orobo!

AWON OHUN TI O FARAPE

See as kontri pipo dey choose between Lepa & Orobo!
Talk Ya Own

See as kontri pipo dey choose between Lepa & Orobo!

by Areaadmin
February 10, 2020
0
See as Nigerians Dey Deny Nigeria, Nobody wan die For Naija? #Talk Ya Own
Talk Ya Own

See as Nigerians Dey Deny Nigeria, Nobody wan die For Naija? #Talk Ya Own

by Areaadmin
October 17, 2019
0
Mike Happy Well Well D day Wey E Meet MC Oluomo
Talk Ya Own

Mike Happy Well Well D day Wey E Meet MC Oluomo

by Areaadmin
October 16, 2019
0
Next Post
See as kontri pipo dey choose between Lepa & Orobo!

See as kontri pipo dey choose between Lepa & Orobo!

Una Good Morningooo, see all di gossip wey dey for town!

Una Good Morningooo, see all di gossip wey dey for town!

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

LATEST TWEETS

Tweets by areatentv
  • Home
  • ABOUT US
  • CONTACT US

© 2021 JNews - Premium WordPress news & magazine theme by Jegtheme.

No Result
View All Result
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori
  • I Stand With The Nigerian Youth

© 2021 JNews - Premium WordPress news & magazine theme by Jegtheme.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Create New Account!

Fill the forms below to register

All fields are required. Log In

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In