• Login
Areaten
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori
No Result
View All Result
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori
No Result
View All Result
Areaten
No Result
View All Result

Cobhams & Simi dey use dis song Ginger everybody – We Plenti!

by Areaadmin
in Gbedu Unlimited
0
0
SHARES
2
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Cobhams & Simi dey use dis song Ginger everybody.

Legendary Nigerian Musician Cobhams Asuquo join body wit di beautiful Ogbonge singer Simi come nack us dis beta gbedu wey dey ginger everybody to hustle.

Dis song sweet no be small, as dem play plenti plenti piano for inside, na Cobhams first start di song, before simi sef come cari her angel voice put, everytin com blend.

Di lyrics of di song go sweet u well, as Cobhames sing say:

“If you see person way ei makam oh (Rejoice with them )
If they ask you where is your own oh (Take no offense ),
See this life na turn by turn own (Your time dey come ),
No be only you kill Jesus (We plenty for here oh oh oh ),
Show me person way ei work oh (rejoice with them),
Na the person way ei go chop if ei no give up
see this life na turn by turn oh
Your time dey come No be only kill Jesus We plenty for here
We plenty for the matter We plenty for here
Ah ah no be only you kill Jesus We plenty for here”

Di song dey totori and e dey motivate pesin at di same time.

Mek Una watch di video download di song.

If you no sabi, Are o mek you sabi!

DOWNLOAD AM NOW

Tags: area vibescobhamscobhams ft simi - we plenticobhams new songsimi
ShareTweetPin
Previous Post

AS EVERY EVERY TAKE BE FOR ALIBABA JANUARY CONCERT 2020

Next Post

Joeboy & Kizz Daniel don taya for Naija Babes

AWON OHUN TI O FARAPE

Old Skool sweet ooo, pipo really enjoy di GROWN & SEXY SHOW wey hapun for Lagos.
Gbedu Unlimited

Old Skool sweet ooo, pipo really enjoy di GROWN & SEXY SHOW wey hapun for Lagos.

by Areaadmin
January 24, 2020
2
Chai YK DAVILLAGE don finish pipo wit dis pidgin proverb.
Gbedu Unlimited

Chai YK DAVILLAGE don finish pipo wit dis pidgin proverb.

by Areaadmin
November 7, 2019
1
Talent Dey! See as Pipo Finish Song For Here. #IsabiSing
Gbedu Unlimited

Talent Dey! See as Pipo Finish Song For Here. #IsabiSing

by Areaadmin
September 18, 2019
1
Next Post
Joeboy & Kizz Daniel don taya for Naija Babes

Joeboy & Kizz Daniel don taya for Naija Babes

Some Pipo no like as Anthony Joshua take prostrate for Presido Buhari.

Some Pipo no like as Anthony Joshua take prostrate for Presido Buhari.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

LATEST TWEETS

Tweets by areatentv

© 2021 Virtual Media Network LTD

No Result
View All Result
  • Home
  • Area Groove
  • Area News
  • Lifestyle Top Tori
  • Lunch Time Jollification
  • Top Sports Tori

© 2021 Virtual Media Network LTD

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In