Dis one na di interview wit Cheque, di new boi wey phyno just sign. Na beta yarn di guy yarn us so, as him tell us say him no dey reason to comot di label anytime soon. Mek Una watch!