Una Remember J’ODIE??
Joy Ese Ogene, wey dey popularly known as J’ODIE sit down with Areaten Tv for dis ogbonge interview, gist us as e dey hot right now wit her.
She tell us abat her marriage, how she take write her hit song kuchi kuchi and her latest single MON’CHERE.
Mek Una Watch!