Firstlady Faaji FM na one of di popular voice for naija. She bi OAP on top Faaji FM. She sabi her work well-well. Plenti pipo sabi am wella because of her work. Areaten TV interview am, watch dis video and see as she take answer our questions dem.