Soroaye Telemoh na one of di ogbonge celeb wey dey talk for radio for we naija. English pipo dey call am ‘On Air Personality’ (OAP). Watch dis video make you sabi plenti things wey concern her.