See as kontri pipo dey choose between Lepa & Orobo!
Many Many pipo, get dia choice, see as our kontri pipo dey tell us why dem like orobo pass lepa.
some tok say na Lepa sabi pass.
I no kno wetin dem dey sabiooo, but mek una watch!